Burna Boy Ft. WizKid – B.D’OR

Burna Boy B. D'OR Wizkid

Burna Boy Ft. WizKid – B.D’OR Mp3 Download Audio Fakaza

African giant, Burna boy is here with a potential hit single titled “B.D’OR (Ballon D’or)”, featuring Grammy nominated artiste, WizKid. Enjoy!

.
MUSIC FILE DETAILS 🎵
Year Let Out 2021
Artist (s) Burna Boy
Track Title B.D’OR Ft. WizKid🔥
Journalist
Rõçky Bøy  😎
Last Genetics
2 Minutes Ago
Related Websites Fakaza, zamusic,hiphopza,Naijaloaded, 24naijamuzic & Tik-Tok
Bitrate: 355 kBit/s
Sample Rate: 71649
Audio Size: 3 Megabytes
Audio Format: Mp3/Zip File/Mpeg

This stick out‘ B.D’OR Ft. WizKid‘ is here on beatzjam.com for your free streaming and download.

Stream & Enjoy below.

DOWNLOAD MP3 B.D’OR MUSIC NAIJALOADED

LYRICS

Intro
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?
I dey your side,
Yeah-yeah
One man
Two man
Three… Don penkelemess

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me?Ballon?D’or
Oya,?come take a?picture
Rora yo, ayo?n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo

Verse 1 – Burna
Penkelemess
Come dey smoke cannabis
Doctor say mak? I pop one of this
Make me fly lik? say I’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do pass at this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Verse 2 – Wizkid
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for Shitta, she go fly, come check me
I neva see person wey fit money impress me

All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah

On my number, she calling on
Anytime wey she wan’ give me loving, ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on

Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti Penkelemes o

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo, ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo

Download:  Wizkid slams Mr Jollof - “Make sure you and your family don chop this 2023”

Author: BOSS

Beatzjam is south African No. 1 Entertainment platform that provide his users with latest urban News,Songs Like Hip Hop, Gqom, Amapiano. beatzjam.com was founded in the year 2019 working together with South African Popular DESCARGAR MP3 AQUI websites Fakaza, Flexyjam, Hitvibes, Hiphopza, Zamusic, iol.co.za,Bekaboy, Youtube, Mdundo, Naijaloaded,tooxclusive, Justnaija, netnaija,and (metrolagu, stafaband, matikiri, ilkpop) Naijavibes more. For more Info Contact (Mhizter Rõçky Bøy) on facebook.com

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *